“Sweet Mother” by Prince Nico Mbarga

Prince Nico Mbarga2To celebrate Mother’s day this Sunday, I just wanted to bring back “Sweet Mother” by Prince Nico Mbarga. “Sweet Mother” is one of the most popular songs on the African continent, ahead of Miriam Makeba‘s “Malaika“, Franco‘s “Mario“, and Fela Kuti‘s “Lady“. What is so special about this song, is that it is an ode to all our precious mothers, it is often called Africa’s anthem sung by a child to his mother. It is a highlife song sung by Prince Nico Mbarga and his group Rocafil Jazz International, a Cameroonian-Nigerian artist, and the song has rocked many on the continent; Sung in Pidgin English, “Sweet Mother” became one of the top sellers in the history of Nigerian music.  It was voted as Africa’s favorite song by BBC in 2004, and many other programs. So, to all the mothers out there, Happy Mother’s Day and enjoy “Sweet Mother“!!!

 

Sweet Mother by Prince Nico Mbarga

Sweet Mother
Sweet mother I no go forget you
for the suffer wey you suffer for me.

Sweet mother I no go forget you
for the suffer wey you suffer for me.

When I dey cry, my mother go carry me she go say,
my pikin, wetin you dey cry ye, ye,
stop stop, stop stop make you no cry again oh.

When I won sleep, my mother go pet me,
she go lie me well well for bed,
she cover me cloth, sing me to sleep,
sleep sleep my pikin oh.

When I dey hungry, my mother go run up and down.
she go find me something when I go chop oh.

Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me

When I dey sick, my mother go cry, cry, cry,
she go say instead when I go die make she die.

O, she go beg God,
God help me, God help, my pikin oh.

If I no sleep, my mother no go sleep,
if I no chop, my mother no go chop, she no dey tire oh.

Sweet mother I no go forget you,
for the suffer wey you suffer for me.

You fit get another wife, you fit get another husband,
but you fit get another mother? No!

And if I forget you, therefore I forget my life and the air I breathe.

And then on to you men, forget, verily, forget your mother,
for if you forget your mother you’ve lost your life.

Leave a Reply

Fill in your details below or click an icon to log in:

WordPress.com Logo

You are commenting using your WordPress.com account. Log Out /  Change )

Facebook photo

You are commenting using your Facebook account. Log Out /  Change )

Connecting to %s